Bad To Me Lyrics by WizKid is latest English song with music also given by Sammy Soso, P2J. Bad To Me song lyrics are written by WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh.

Bad To Me Song Detail
| Song Name: | Bad To Me |
| Singer: | WizKid |
| Composer: | Sammy Soso, P2J |
| Lyrics by: | WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh |
| Music Label: | Starboy Entertainment, RCA Records |
Bad To Me Lyrics
Hiye! burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two sh0t I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day
Lose my way, ooh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, ooh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want
Lady girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, ooh
Baby girl, you know as e be, ooh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, ooh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, ooh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, ooh
Baby girl, you know as e be, ooh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok
